₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 439 topics. Date: Mon, 29 April 2024 at 10:54 am

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

Wonder me lyrics by Kachie

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Wonder me lyrics by Kachie (444 Views)


femtanyl – WEIGHTLESS! Lyrics / Bonnie McKee – Jenny’s Got A Boyfriend Lyrics / Maya Hawke – Hang In There Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

Wonder me lyrics by Kachie by prayertitus: 1:44am July 19, 2020

Kachie - Wonder me Lyrics


The way you dey bless me dey wonder me

I no go fit lie you dey ponder me

See the things you dey do, you dey wonder me

See I thank you, Lord

I thank you, Lord

2x


Verse

I wan express this feeling

Your love for me so intriguing

Cos me I no know the reason, wey you love me like kitten,

See I no go lie you dey trip me,

If I count my blessings e too much yo oo oo


Pre chorus

You dey wonder me

Wonder me

You dey wonder me

Wonder me

Chorus 2x

The way you dey bless me dey wonder me

I no go fit lie you dey ponder me

See the things you dey do, you dey wonder me

See I thank you, Lord

I thank you, Lord

2x

Pre-chorus

You dey wonder me

Wonder me

You dey wonder me

Wonder me

Verse 2

I no go lie you dey blow my mind

You wow me too much I can’t deny

The way that am feeling deep inside

See I wanna praise you Lord

I wanna praise you, Lord

I wanna thank you Lord eehh eehh aii


Pre-chorus

You dey wonder me

Wonder me

You dey wonder me

Wonder me

Chorus

The way you dey bless me dey wonder me

I no go fit lie you dey ponder me

See the things you dey do, you dey wonder me

See I thank you, Lord

I thank you, Lord.than a song Lyrics


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.