₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 439 topics. Date: Sun, 5 May 2024 at 3:48 pm

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

One Song Lyrics - Frank Edwards feat. Da Music

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / One Song Lyrics - Frank Edwards feat. Da Music (446 Views)

Frank Edwards feat. Da Music - One Song Lyrics


femtanyl – WEIGHTLESS! Lyrics / Bonnie McKee – Jenny’s Got A Boyfriend Lyrics / Maya Hawke – Hang In There Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

One Song Lyrics - Frank Edwards feat. Da Music by prayertitus: 9:53pm August 7, 2020

E get one song wey I want to sing oh

Even for heaven them dey sing am

Halle Halle, Halle Halle

Hallelujah to your name oh

Lord I bow, bow, bow

Lord I bow, bow, bow

Lord I bow to your name oh


All over the world

Nobody greater than

Everything you do, dem a wonder

When you step inna the place,

Everything changes

Because you're awesome Wonder


Chorus

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube



Da Music:

Oshey!

Halle, Hallelujah na the song me I dey sing to You

Oshey!

Twale twale na the thing me I dey give to you, ha

Say na you be the one wey dey make my life dey

Sweet oh like this

Na you be the one wey dey blow my mind,

Happy eh like this


Na to do a dance,

Do a dance

Nonstop oh, do a dance

Do a dance

Do a dance

Nonstop, eh le le

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube

All over the world

Nobody greater than

Everything you do, dem a wonder

When you step inna the place,

Everything changes

Because you're awesome Wonder


Say na you be the one wey dey make my life dey

Sweet oh like this

Na you be the one wey dey blow my mind,

Happy eh like this

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube

Ebube

Ebube

Ebube Oh, oh, Ebube


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.