₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 439 topics. Date: Sat, 4 May 2024 at 9:48 am

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

Reminisce – Gbedu Lyrics

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Reminisce – Gbedu Lyrics (522 Views)

Gbedu Lyrics by Reminisce


femtanyl – WEIGHTLESS! Lyrics / Bonnie McKee – Jenny’s Got A Boyfriend Lyrics / Maya Hawke – Hang In There Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

Reminisce – Gbedu Lyrics by prayertitus: 3:23pm August 7, 2020

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you


Gbedu wey go burst your speaker

(Dis kain gbedu)

Gbedu wey sweet pass Chivita

(Dis kain gbedu)

Gbedu wey dey turn ogberi believer

(Dis kain gbedu)

To ba wo e lara tan you go shiver

(Dis kain gbedu)

Gbedu to ma je ko pariwo yeepa

(Dis kain gbedu)

0ja gaan gaan moti di aleeba

(Dis kain gbedu)

USSD ni se ko lo data

(Dis kain gbedu)

Malo go o ma tele wan wa later

(Dis kain gbedu)


Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

DIs kain gbedu

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Dis kain gbedu


Gbedu wey go wound you


Gbedu wey go wound you


Gbedu wey dey travel no visa

(Dis kain gbedu)

Gbedu alaso tun tun not Akisa

(Dis kain gbedu)

Gbedu ton le so amala di pizza

(Dis kain gbedu)

Gbedu ton borobo shiba

(Dis kain gbedu)

Gbedu to ma je ki o pariwo yeepa

(Dis kain gbedu)

Oja gan gan moti di aleeba

(Dis kain gbedu)

USSD ni se ko lo data

(Dis kain gbedu)

Malo go o ma tele wan wa later

(Dis kain gbedu)


Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

DIS Kaln gDeau

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)


Gbedu wey go wound you


Gbedu wey go wound you


Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)

Dis kain gbedu

Gbedu wey go wound you

Dis kain gbedu

(Gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu)


Ofe gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu


Oya oya gbemu gbemu gbemu ki o yo gbemu


Ki o wa jo gbedu


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.