₦aijaPeeps(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec) Stats:425 members, 439 topics. Date: Mon, 6 May 2024 at 7:16 am |
God No Go Shame Us lyrics by Akpororonaijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / God No Go Shame Us lyrics by Akpororo (1150 Views) Does Apc deserve to win this incoming general election? / No Stress Lyrics by Wizkid / Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua / (2) (3) (4) |
God No Go Shame Us lyrics by Akpororo by prayertitus: 3:23am July 25, 2020 |
Akpororo - God No Go Shame Us lyrics[Intro] He no go shame us He no go shame us Baba God no fit shame us He no go shame us He no go shame us Baba God no fit shame us Cut your coat according to your size brother No let wetin &&&&&&& people dey talk take pressure you Some go say na your mates don get this don get that Say many of them don get many properties brother Ehh eheh Wetin work for Mr A fit no work for Mr B and C When your Cloud full Your rain go fall So make you put your head straight no give up Always remember say:::::::”::: God no go shame us Brother sister He no fit shame us Ehh eheh God no go shame us ooo Anywhere you dey he no fit shame you Anywhere Wey you dey, You dey ear my Voice right now, Make you remember say Baba no go shame you Inside prison education market place work place Sick bed always “:”:”:”:”:remember say he no go shame you Ehhh Things no dey go well for you, It be like say you dey work you no dey see money Remember say he no go shame us Lift your voice and say Gospellife Download God no go shame us Anything wey you dey do he no go shame you ooo God no go shame us Hit your chest and speak the word decree declare God no go shame us Open your mouth and:::”””:::: say he no go shame you, he no fit shame you He no fit shame us o Give am chance make he come work for you God no go shame us Baba||||||||||||||||||||||||God no go carry last cause he be first and\\|||the last God no go shame us He no go shame you He no fit fail you He no go fall your hand yehhh ehhhh Always believe if you believe you receive God no go shame us He go do everything wey you want God no go shame us If you give am chance make hin work God no go shame us God no go fail you God no go ….>>>>>> he go come to your rescue God no go shame us Oya carry your own Ghana must go God no go shame us You no go surfer you no die like that God no go shame us baba God dey your side If your ^^^^^^^^ cloud full your rain go fall God no go shame us baba God dey your side baba God dey your side comment |
Related Posts» Does Apc deserve to win this incoming general election? [3:27pm June 1, 2022] » Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua [12:10pm August 18, 2020] » No Stress Lyrics by Wizkid [10:29am September 19, 2020] » Hey Baybe Lyrics by Korede Bello [10:34pm July 26, 2020] |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free. |