₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 435 topics. Date: Wed, 24 April 2024 at 11:48 am

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

God No Go Shame Us lyrics by Akpororo

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / God No Go Shame Us lyrics by Akpororo (1150 Views)


Moses Bliss ft SPOTLITE Stars - You are Great Lyrics / Emmanuel Iren ft Nathaniel Bassey - AGALLIAO Lyrics / Gloria Peter - Olore Ofe (Gracious God) Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

God No Go Shame Us lyrics by Akpororo by prayertitus: 3:23am July 25, 2020


Akpororo - God No Go Shame Us lyrics


[Intro]


He no go shame us

He no go shame us

Baba God no fit shame us

He no go shame us

He no go shame us

Baba God no fit shame us



Cut your coat according to your size brother

No let wetin &&&&&&& people dey talk take pressure you

Some go say na your mates don get this don get that

Say many of them don get many properties brother

Ehh eheh


Wetin work for Mr A fit no work for Mr B and C

When your Cloud full Your rain go fall

So make you put your head straight no give up

Always remember say:::::::”:::

God no go shame us

Brother sister He no fit shame us

Ehh eheh God no go shame us ooo

Anywhere you dey he no fit shame you


Anywhere Wey you dey, You dey ear my Voice right now,

Make you remember say Baba no go shame you

Inside prison education market place work place

Sick bed always “:”:”:”:”:remember say he no go shame you

Ehhh Things no dey go well for you,

It be like say you dey work you no dey see money

Remember say he no go shame us


Lift your voice and say


Gospellife Download


God no go shame us

Anything wey you dey do he no go shame you ooo

God no go shame us

Hit your chest and speak the word decree declare

God no go shame us

Open your mouth and:::”””::::

say he no go shame you, he no fit shame you

He no fit shame us o

Give am chance make he come work for you

God no go shame us


Baba||||||||||||||||||||||||God no go carry last

cause he be first and\\|||the last

God no go shame us

He no go shame you He no fit fail you

He no go fall your hand

yehhh ehhhh

Always believe if you believe you receive

God no go shame us

He go do everything wey you want

God no go shame us

If you give am chance make hin work

God no go shame us


God no go fail you

God no go ….>>>>>> he go come to your rescue

God no go shame us

Oya carry your own Ghana must go

God no go shame us

You no go surfer you no die like that

God no go shame us

baba God dey your side


If your ^^^^^^^^ cloud full your rain go fall

God no go shame us

baba God dey your side

baba God dey your side


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.