₦aijaPeeps(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec) Stats:425 members, 439 topics. Date: Fri, 3 May 2024 at 9:34 am |
Runtown – If E Happen For Lagos Lyricsnaijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics (615 Views) If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Cuz gidi gidi gada gada no Dey win ght So we bring the re brother me I can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me, just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothingDoes Apc deserve to win this incoming general election? / No Stress Lyrics by Wizkid / Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua / (2) (3) (4) |
Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics by prayertitus: 11:54pm January 11, 2021 |
If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Cuz gidi gidi gada gada no Dey win ght So we bring the re brother me I can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me, just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing comment |
Related Posts» Does Apc deserve to win this incoming general election? [3:27pm June 1, 2022] » Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua [12:10pm August 18, 2020] » No Stress Lyrics by Wizkid [10:29am September 19, 2020] » Hey Baybe Lyrics by Korede Bello [10:34pm July 26, 2020] |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free. |