₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 435 topics. Date: Sat, 20 April 2024 at 3:08 am

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

OMI (Living Water) by 24LDZ feat. Henrisoul

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / OMI (Living Water) by 24LDZ feat. Henrisoul (675 Views)

24LDZ – OMI (Living Water) (feat. Henrisoul)


Moses Bliss ft SPOTLITE Stars - You are Great Lyrics / Emmanuel Iren ft Nathaniel Bassey - AGALLIAO Lyrics / Gloria Peter - Olore Ofe (Gracious God) Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

OMI (Living Water) by 24LDZ feat. Henrisoul by prayertitus: 8:24pm September 13, 2020

OMI (Living Water) [feat. Henrisoul] Lyrics


It’s 24Beats


See this life I dey live ooo

No be me Holy pass ooo

Na your grace set me higher

Above the troubles around oo

See this joy I dey feel ooo

No be me do pass ooo

Na your love set me higher

Above the troubles around ooo


Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water

Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this joy

Omi ooooo

Living Water when you drink you go find this rest


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this joy

Omi ooooo

Living Water when you drink you go find this rest


Man go dey give you story

God no go leave you lonely

Man disappoint you daily

God no go fail you no way


On Christ the solid rock I stand

Every other ground is a sinking sand

On Christ the solid rock I trust

Every other ground them dey sink and sink and sankaa


Ome tu rum aka (He touched me)

S’hi m Uzo (He showed me the way)

Meperem ah yan (He opened my eyes)

S’hi m Uzo (He showed me the way)


Ome tu rum aka (He touched me)

S’hi m Uzo (He showed me the way)

Omeperem ah yan (He opened my eyes)

S’hi m Uzo (He showed me the way)


Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water


Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this joy

Omi ooooo

Living Water when you drink you go find this rest


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this joy

Omi ooooo

Living Water when you drink you go find this rest


Osi Miri atata (the River that never runs dry)

O ne ku ne me (the One that fulfils His words)

O na ga Na fio (He makes life flow)

Living Water

I put my trust in you

Ah eh


Ome tu rum aka (He touched me)

S’hi m Uzo (He showed me the way)

Meperem ah yan (He opened my eyes)

S’hi m Uzo (He showed me the way)


Ome tu rum aka (He touched me)

S’hi m Uzo (He showed me the way)

Omeperem ah yan (He opened my eyes)

S’hi m Uzo (He showed me the way)


Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water


Ah gat a joy like a river

Wey dey flow like e water

So make you come to the altar

Make you drink from the water


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this Joy

Omi ooooo

Living water when you drink you go find this Rest


Omi ooooo

Living Water

When you drink you go find this joy

Omi ooooo

Living water when you drink you go find this rest


Omi ooooo

Omi ooooo

Omi ooooo


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.