₦aijaPeeps(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec) Stats:425 members, 439 topics. Date: Fri, 10 May 2024 at 8:34 am |
Crayon – Do Me Lyricsnaijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Crayon – Do Me Lyrics (552 Views) Do Me Lyrics by CrayonDoes Apc deserve to win this incoming general election? / No Stress Lyrics by Wizkid / Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua / (2) (3) (4) |
Crayon – Do Me Lyrics by prayertitus: 10:41pm August 15, 2020 |
Crayon – Do Me LyricsBaby fresh I love this beat… Wawawa Show me your waist work (eh) I go give you the moon (eh) hmm we fit do am for titok (eh) and I for like make we link up Lick your lip gloss show me your footwork (eh) you too bad na Wetin sup (Oshey oh ) Hmm if them like make them jealous (owe) If them like make them jeaslous I still Dey love up yeah….. Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen don’t do me don’t now (don’t do me) baby don’t do me like that Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya don’t do me now don’t do me don’t me Baby if them wan find you make them come find me if e concern you e concern me if them wan try you them wan try me If e concern you e concern me amebo make them cho cho if e concern you e concern me if them wan touch you them wan touch me if e concern you e concern me Ordinary text I Dey para gan ni (eh) I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh) e don do me all the love wey you give e don do me and as fine like this e don do me and as you set like e don me baby e don me… Ma Shay mi beyen oh baby ma Shay mi beyen don’t do me don’t now (don’t do me) baby don’t do me like that Ma Shay mi beyen oh baby I Dey here for ya don’t do me now don’t do me don’t me Baby if them wan find you make them come find me if e concern you e concern me if them wan try you them wan try me If e concern you e concern me amebo make them cho cho if e concern you e concern me if them wan touch you them wan touch me if e concern you e concern me Ordinary text I Dey para gan ni (eh) I no wan hear say another man follow back door enter me I go kpa kpa ti tan mental (eh) e don do me all the love wey you give e don do me and as fine like this e don do me and as you set like e don me baby e don me… comment |
Related Posts» Does Apc deserve to win this incoming general election? [3:27pm June 1, 2022] » Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua [12:10pm August 18, 2020] » No Stress Lyrics by Wizkid [10:29am September 19, 2020] » Hey Baybe Lyrics by Korede Bello [10:34pm July 26, 2020] |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free. |