₦aijaPeeps(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec) Stats:425 members, 439 topics. Date: Sat, 18 May 2024 at 8:28 pm |
Fireboy – Tattoo Lyricsnaijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Fireboy – Tattoo Lyrics (536 Views) Tattoo Lyrics by FireboyDoes Apc deserve to win this incoming general election? / No Stress Lyrics by Wizkid / Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua / (2) (3) (4) |
Fireboy – Tattoo Lyrics by prayertitus: 11:56pm August 13, 2020 |
Make i be like tattoo for your body When you need that bamboo just call on me Let me be beside you Or maybe inside you Make i put am for your body Darling I’m calling you You’re falling Well, i’m falling too. Oh Darling I’m calling you You’re falling And i’m falling too yeah yeah I dey see the pure desire oh Make you no go try deny am, Deny am yeah yeah Water no go quench the fire oh Nothing wey go kill the fire The fire yeah yeah I dey see the pure desire oh Make you no go try deny am, Deny am yeah yeah Water no go quench the fire oh Nothing wey go kill the fire The fire yeah yeah Oh Make i dey follow you go wherever you dey go (oh) You been running through my mind, you be Usain bolt (oh) My fingertips On your hips Finna make you say (oh) Baby Darling I’m calling you You’re falling Well, i’m falling too Darling I’m calling you You’re falling I’m falling too I dey see the pure desire oh Make you no go try deny am, Deny am yeah yeah Water no go quench the fire oh Nothing wey go kill the fire The fire yeah yeah (I dey see the pure desire) I dey see the pure desire oh Make you no go try deny am, Deny am yeah yeah Water no go quench the fire oh Nothing wey go kill the fire The fire yeah yeah Oh Make i be like tattoo for your body When you need that bamboo just call on me Let me be beside you Or maybe inside you Make i put am for your body comment |
Related Posts» Does Apc deserve to win this incoming general election? [3:27pm June 1, 2022] » Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua [12:10pm August 18, 2020] » No Stress Lyrics by Wizkid [10:29am September 19, 2020] » Hey Baybe Lyrics by Korede Bello [10:34pm July 26, 2020] |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free. |