₦aijaPeeps


(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs
Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec)
Stats:425 members, 435 topics. Date: Sat, 20 April 2024 at 12:03 am

Files Posts
Register and Join Naijapeeps now!

Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics

naijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics (615 Views)

If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing Gats keep am on a low Eyes on my money gats keep am on the low Cuz gidi gidi gada gada no Dey win ght So we bring the re brother me I can’t shout Shey cos you see me in a Bentley You want to friend me, just to end me Shey na my fault say God Dey bless me Na so dem waka, waka, waka Everybody searching for the answer The matter, matter, matter If you ask me, who I go ask am Omo Wetin Dey pa pa pa Governor talk say na federal The same reason why the rich is getting richer na the reason why poor man still Dey japa If e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos And as e happen for Lagos Make e Dey inside Lagos If you no know big man, you never know person You no shine your eyes, you never see something You never party for eko, omo you never do nothing Government na yawa, dem no Dey do nothing


Moses Bliss ft SPOTLITE Stars - You are Great Lyrics / Emmanuel Iren ft Nathaniel Bassey - AGALLIAO Lyrics / Gloria Peter - Olore Ofe (Gracious God) Lyrics /
(2) (3) (4)
(reply) (Go Down)

Runtown – If E Happen For Lagos Lyrics by prayertitus: 11:54pm January 11, 2021

If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing


Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why

poor man still Dey japa


If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos


If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing

Gats keep am on a low

Eyes on my money gats keep am on the low

Cuz gidi gidi gada gada no Dey win ght

So we bring the re brother me I can’t shout

Shey cos you see me in a Bentley

You want to friend me, just to end me

Shey na my fault say God Dey bless me


Na so dem waka, waka, waka

Everybody searching for the answer

The matter, matter, matter

If you ask me, who I go ask am

Omo Wetin Dey pa pa pa

Governor talk say na federal

The same reason why the rich is getting richer na the reason why

poor man still Dey japa

If e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos

And as e happen for Lagos

Make e Dey inside Lagos


If you no know big man, you never know person

You no shine your eyes, you never see something

You never party for eko, omo you never do nothing

Government na yawa, dem no Dey do nothing


comment

Add Comment

Your Name:

Comment:

Smilies List
0 comment Be the first person to Comment! (Submit Comment)


Related Posts


Share URL:

(Go Up)

Files Posts
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health
religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free.
Naijapeeps - Copyright © 2024 Prayertitus. All rights reserved. See How To Advertise. 1
Disclaimer: Every Naijapeep member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Naijapeeps.