₦aijaPeeps(Create Topic) / Mobile Games / Videos / Foriegn Musics / Naija Musics / Gospel Musics / Upload Songs Welcome, Guest: Welcome, Guest: Join Naijapeeps / LOGIN! / Trending / Recent / Mobile Review (Spec) Stats:425 members, 439 topics. Date: Fri, 3 May 2024 at 7:57 pm |
Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyricsnaijapeeps / Naijapeeps / General / Music Lyrics / Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyrics (1524 Views) Does Apc deserve to win this incoming general election? / No Stress Lyrics by Wizkid / Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua / (2) (3) (4) |
Prinx Emmanuel – God No Go Shame Us Lyrics by prayertitus: 7:05pm July 15, 2020 |
[CHORUS] God no go shame us God no go shame us God no go shame us God no go shame us {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours God no go shame us God no go shame us God no go shame us God no go shame us {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh [VERSE 2] Oga this one no be bobo i no dey tell wetin i dont know when the time go reach for you to go collect your bread You go collects in shonbo It don tey wey you dey grind but e and it be like say your own never enter when dey go send you alert Alaye dey no go you Xender As for me i no get sugar Eledumare na hin gave me ginger na hin dey shower the blessing So when i dey sow i no wan needle Somebody won carry my picture go babalawo i tell ham to wait first say that picture wey hin wan use no fine make i send am the one wy go make sense Because say [CHORUS] God no go shame us God no go shame us God no go shame us God no go shame us {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours God no go shame us God no go shame us God no go shame us God no go shame us {again} God no go shame us the blessing go lound go worry the neighbours Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh Aehhhh ahhhhhh ehhhh ahhhhh [Fade in] God no go shame us God no go shame us God no go shame us God no goI shame us God will not shame us even if this people wan restle us you dont know… comment |
Related Posts» Does Apc deserve to win this incoming general election? [3:27pm June 1, 2022] » Wonderful Day lyrics by Kenneth Joshua [12:10pm August 18, 2020] » No Stress Lyrics by Wizkid [10:29am September 19, 2020] » Hey Baybe Lyrics by Korede Bello [10:34pm July 26, 2020] |
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) education (1) romance computers phones sports fashion health religion celebs tv-movies music & lyrics literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Naijapeeps.wapkiz.com is a great mobile download forum 2020 which comes with a very simple and interface, you can download mobile games java apk zip, mp4, mp3, audio, Music Lyrics and TV series all for free. |